×
Sign
Up
Sign Up
Already have an account? login
×
Sign
In
Email/Username and Password do not match
Sign In
Forgot Password
Don't have an account? Sign In
×
Forgot
Password
Enter email to send link
Submit
Sign Up
Sign In
×
Crop
Image
Crop
×
Top Result
"Artist"
"Songs"
"Lyrics"
No Result
See More
Sign Up
Login
Visit Profile
Sign Out
What's
Hot
Submit
Annotate
Audio Embed (Soundcloutd)
Click on underlined lyrics to view translations
Know More? Sign up, highlight lyrics and add your annotations
Crop
Delete
Common Person
Artist:
Burna Boy
Album:
Love, Damini
Language:
Other
Region:
West Africa
Country:
Nigeria
Album
Language (separate with commas)
Region
West Africa
East Africa
South Africa
North Africa
Central Africa
Cancel
More From Burna Boy:
Ginger
23
Gbona
Yaba Buluku
Bank On It
Video Embed (Youtube)
Sign Up
Login
Visit Profile
Sign Out
What's
Hot
Anotate
Edit:
Propose:
Cancel:
Burna Boy – Common Person – Lyrics and Translation
[Intro]
(Fun—)
(Funkula)
[Verse 1]
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days whеre no get nothing at all
Mm, balanso
[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso
[Instrumental Break]
[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
SUBMIT
CLICK TO ANNOTATE
Submit
Edit:
Propose:
Cancel:
Annotate
Cancel