Eh Bo
Sukus Makosa
Ah One, Ah Two, Ah Three
Let’s Go
As I Knack My Prayer, I Step Into The Street
Everybody Look Me Like Say Na Me Be Shit
As I Come Dey Wonder Eh Eh Eh
I Cannot Believe This O
Shey Na Me Be This?
There Must Come A Time When Everybody Must To Change
Bad Belle Go Look You, Dey Start To Feel Strange
Make You No Dey Wonder Eh Eh Eh
Na Baba God Dey Bless Me, My Bank Account Na Ranch
Handwork, Handwork
I Can See The Handwork
See Your Handwork
I Can See Your Handwork
I Can Tell You Stories And I Can Tell You Much
I Dey Make Palm Sandals When I Dey For Jos
Enemies Dey Scan Pass Ehh
Shey Na Dat Small Boy, Na Em Wey Turn To Boss
As I Knack My Prayer, I Step Into The Street
Everybody Look Me Like Say Na Me Be Shit
As I Come Dey Wonder Eh Eh Eh
I Cannot Believe This O
Shey Na Me Be This?
There Must Come A Time When Everybody Must To Change
Bad Belle Go Look You, Dey Start To Feel Strange
Make You No Dey Wonder Eh Eh Eh
Na Baba God Dey Bless Me, My Bank Account Na Range
You Can Never Blame Us, Shey Na God Design
I Bin No Dey Famous When I Drop Rewind
Now Dem Don They Pay Us For Showing Up And All
I Give God The Glory For Picking Up My Call
As I Do My Own
Make Dem Do Their Own
As Dem Do Their Own
Make I Dey Do My Own
Jehovah Bless My Gan Gan (Jehovah Bless Me Gan Gan)
Jehovah Bless My Nani O (Jehovah Bless Me Nani O)
Handwork, Handwork
I Can See The Handwork
See Your Handwork
I Can See Your Handwork
See Your Handwork
I Can See The Handwork
Handwork
I Can See Your Handwork