[Verse 1]
Today na today eh, and when I finish you go know say na me
As you dey delay eh, to prove my love, you must to chop my money eeh
Because my bank alert na gbagaun, my cheque he no dey bounce
My mansion all na badam, baby take a look around
my bank alert na gbagaun, my cheque he no dey bounce
My mansion all na badam, make you take a look around
Ahh iye eeh, eeh eh eh
Girl it’s up to you but I dey pray you say ‘I do’
Eeh eeh,
Ahh iye eeh, eeh eh eh
Go tell your papa eeh, say na me dey come for you
Eeh eeh
Iyo gogo (Iyo gogo) Iyo gogo (Iyo gogo)
Kainje nai ke Bishop na ega di go (ega di go)

Like play, like play eeh, the person wey one chop you run dey beg to stay eeh
Dem say I dey craze, say which kin love be dis?
They don’t know how I feel
Baby say something (something)
Make we do something (something)
I ye eeh, let me here you say ‘I do’
Baby say something (something)
Make we do something (something)
I ye eeh, baby mu na gi be bi ooh
Because my bank alert na gbagaun, my cheque he no dey bounce
My mansion all na badam, baby take a look around
my bank alert na gbagaun, my cheque he no dey bounce
My mansion all na badam, make you take a look around
Ahh iye eeh, eeh eh eh
Girl it’s up to you but I dey pray you say ‘I do’
Eeh eeh,
Ahh iye eeh, eeh eh eh
Go tell your papa eeh, say na me dey come for you
Eeh eeh
Iyo gogo (Iyo gogo) Iyo gogo (Iyo gogo)
Kainje nai ke Bishop na ega di go (ega di go)
Iyo gogo (Iyo gogo) Iyo gogo (Iyo gogo)
Kainje nai ke Bishop na ega di go (ega di go)
Ehnehn (Ehnehn), Ehnehn (Ehnehn), Ehnehn (Ehnehn), Eeh
Iye eeh (Iye eeh) Iye eeh (Iye eeh), Iye eeh (Iye eeh)
Ehnehn eeh! eeh! eeh!
Emmanu o di ri zi o, eeh,
Imakuo ogim jido, eeh eh eeeh
Imakuo efisi nji ooh (efisi nji ooh) efisi nji ooh, imakuo ndi ndi di o
Because my bank alert na gbagaun, my cheque he no dey bounce
My mansion all na badam, baby take a look around
my bank alert na gbagaun, my cheque he no dey bounce
My mansion all badam, make you take a look around
Ahh iye eeh, eeh eh eh
Girl is up to you but I dey pray you say ‘I do’
Eeh eeh,
Ahh iye eeh, eeh eh eh
Go tell your papa eeh, say na me dey come for you
Eeh eeh
Iyo go to (Iyo go to) Iyo go to (Iyo go to)
Kainje nai ke Bishop na ega di go (ega di go)
Iyo go to (Iyo go to) Iyo go to (Iyo go to)
Kainje nai ke Bishop na ifa di go (ifa di go)